Common sense is very expensive

 If u no get money,

"Get sense" 👌👌

"Buy okrika, wash am well, put am for body, nobody go know, spray am perfume and smell nice "👌👌👌 


"Look for small money, rent one room apartment comot for ur papa house, no let dem see u finish" 👌👌


"Even if na garri u see, drink am nobody go know"👌👌

"Hustle tight and pray one day e go pay"👌👌


"Find one responsible girl wey go understand u, tell am everything. if she likes she stay, if she no like, she leave. don't kill urself for anybody "👌👌


" Start ur life small small cos all those big men wey u dey see today, dem Start from somewhere ""👌👌 


" Don't ever try to live a fake life, open up! who want to like u will definitely like u for who u are❤️.


I no fit talk pass dis one, if u like hate me, wat must be done must be done 🙏🙏


I come in peace. 

Today na Today 🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️ 


Copied


Comments

Popular posts from this blog

BE GRATEFUL

MR IJC THE DYNAMIC ENTERTAINER

Strong Hold