Common sense is very expensive
If u no get money, "Get sense" 👌👌 "Buy okrika, wash am well, put am for body, nobody go know, spray am perfume and smell nice "👌👌👌 "Look for small money, rent one room apartment comot for ur papa house, no let dem see u finish" 👌👌 "Even if na garri u see, drink am nobody go know"👌👌 "Hustle tight and pray one day e go pay"👌👌 "Find one responsible girl wey go understand u, tell am everything. if she likes she stay, if she no like, she leave. don't kill urself for anybody "👌👌 " Start ur life small small cos all those big men wey u dey see today, dem Start from somewhere ""👌👌 " Don't ever try to live a fake life, open up! who want to like u will definitely like u for who u are❤️. I no fit talk pass dis one, if u like hate me, wat must be done must be done 🙏🙏 I come in peace. Today na Today 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️ Copied